Latest News & Updates
Naija Voice: This Marriage of a Thing Dey Fear You?
12th April 2018
E suppose fear you o. The thing risky no be small. I remember one time wey dem ask one oyibo pikin who e go marry. E say e go marry im mama. Dem tell am say no o, person no fit marry im own mama o. The boy come say okay, e go marry im … Continue reading Naija Voice: This Marriage of a Thing Dey Fear You?
By jehonwa
Naija Voice: Madam, That Your House Girl Na Person Pikin
10th March 2018
Madam, We know say the story wey we dey hear na story of how house maid dey wicked, how dem dey use bad pay their madam wey do good for dem, or how dem dey carry bad belle from their former working place come dey wicked the new family. Na dat one dey make you … Continue reading Naija Voice: Madam, That Your House Girl Na Person Pikin
By jehonwa