All Stories

Pidgin Pidgin English

Naija Voice: Madam, That Your House Girl Na Person Pikin

March 10, 2018

Madam, We know say the story wey we dey hear na story of how house maid dey wicked, how dem dey use bad pay their madam wey do good for dem, or how dem dey carry bad belle from their former working place come dey wicked the new family. Na dat one dey make you … Continue reading Naija Voice: Madam, That Your House Girl Na Person Pikin

By jehonwa

Post Image

Pidgin

Naija Voice: Dis Side Chick Matter, No Be Today

October 3, 2017

Di way di matter of side chick dey reign for social media, e come be like say na new thing wey just start, but me and you know say e don tay. Even for our papa and mama generation, men dey get wife for house, come get babe for outside. Dat time sef, dem go … Continue reading Naija Voice: Dis Side Chick Matter, No Be Today

By jehonwa

Post Image

Pidgin

Naija Voice: Na by Force to Marry?

August 31, 2017

Which day here, me and my mama dey watch Nigerian film for house, and she come ask one question wey don dey wonder me tay. We don watch about 3 films wey concern marriage wahala, naim she turn look me: “Na wa o, but why two people go marry if dem no love each other?” … Continue reading Naija Voice: Na by Force to Marry?

By jehonwa

Post Image

Pidgin

Naija Voice: No Be By Who Carry First

July 26, 2017

When I dey small pikin, e get one day wey my teacher dem call my mama come school. Dem tell am say make she warn me, make I no collect food for anybody hand, even if na my best friend. My mama shock! When she ask dem why, dem come tell am say e get … Continue reading Naija Voice: No Be By Who Carry First

By jehonwa

Post Image