Pidgin

Naija Voice: Madam, That Your House Girl Na Person Pikin

Madam, We know say the story wey we dey hear na story of how house maid dey wicked, how dem dey use bad pay their madam wey do good for dem, or how dem dey carry bad belle from their

Naija Voice: Dis Side Chick Matter, No Be Today

Di way di matter of side chick dey reign for social media, e come be like say na new thing wey just start, but me and you know say e don tay. Even for our papa and mama generation, men

Naija Voice: Na by Force to Marry?

Which day here, me and my mama dey watch Nigerian film for house, and she come ask one question wey don dey wonder me tay. We don watch about 3 films wey concern marriage wahala, naim she turn look me:

Naija Voice: No Be By Who Carry First

When I dey small pikin, e get one day wey my teacher dem call my mama come school. Dem tell am say make she warn me, make I no collect food for anybody hand, even if na my best friend.

Latest stories

Pidgin

Featured Events

Discover upcoming events and opportunities across Nigeria.

More stories on

Pidgin

Most Popular

Previous
Next
Previous
Next

Most Popular

Previous
Next