Post Image
  Start SME data, CG data or cheap data business in Nigeria with Subpadi make you earn 500k to 1 million from ya house every month.
Read more about Business
My people se you know say as bad as the economy be, e get one platform wey go give you opportunity to legit daily cash out just by selling data, airtime all in bulk and other services, all in a wholesales price, also you fit connect to their API without any yamayama or delay.

Reason why you suppose rush this platform

With Subpadi you get access to dey buy data at wholesales: Our platform no be mangu mangu o, na wholesales price you go dey buy data, another thing be say you fit buy data worth #500,000 at once and e go deliver to your customer. This one good for una wey get companies with plenty workers wey una dey run data give.
Sign up for the Connect Nigeria daily newsletter
Yafun Yafun airtime wey no get limit: If you get plenty people wey you won send airtime to, you no need to dey buy am separately you fit buy am once and e go deliver without delay. API for una wey don get website before: Our API no go stress you to connect and na wholesales price you go dey get our services, una wey don get site before wey be una own and una need plug to connect to wey go dey supply una for wholesales price, we dey for una. Make una just click Here
Register to attend the CN Business Mixer
Wetin una dey wait for? Come join us today to enjoy the cheapest wholesale data and airtime prices, no matter the kind of job wey you dey do, POS, banker, student, teacher ETC any job wey you dey do, this one na confirm hustle wey go bring you plenty money and you go turn your oga. Sign up and learn more about us Here
Got a suggestion? Contact us: editor@connectnigeria.com

You might also like:
This article was first published on 29th January 2024

Comments (0)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *