Archives Tag: quarrels

Relationships

Na Who Snatch Your Bobo?

April 19, 2022

E get one word wey I no like at all, and dat word na “snatch” especially when na full human being dem dey talk about. Even when I dey small pikin, I dey wonder how man wey get wife go waka follow anoda woman, den di wife go dey fight that woman. Even for boyfriend … Continue reading Na Who Snatch Your Bobo?

By jehonwa

Post Image