Post Image

Cobhams Asuquo makes a social statement with his satirical new song ‘Everyday’. It tells the story of how three friends set out to get a better life but end up suffering betrayal by one while the other is away and the third simply looks on unconcerned. It draws several parallels with the Nigerian State.

The song, which is inspired by the popular maxim, “Every day is for the thief and one day is for the owner,” highlights the dangers of being politically complacent while people who do not mean well for the people take charge. Enjoy ‘Everyday’.

LYRICS: (PRELUDE – Cobhams Asuquo)

Story ooh, story I wan tell you a story, it happen somewhere wey I know Three friends dey for village, dem wan find city go Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow Where dem go fit blow

(VERSE – Sultan) Monkey na workaholic, sit down look na the dog name Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane The same thing wey you tell them, na him make monkey dey slave And the Dog complain eh eh eh

(CHORUS) Everyday for the thief, one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market Sit down looku dey there as Baboon dey run the town

(VERSE – Bez) Plenty years join together, sit down look dey the same place Monkey work till retire, e no get leave, e no get pay Baboon dey just dey flenjor, throw Banana, throw dem bone But e dey chop alone (chai! thats not fair)

(CHORUS) Everyday for the thief, one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market Sit down looku dey there as Baboon dey run the town

(HOOK) E dey run the town ooh E dey run the town ooh (CHORUS – Cobhams Asuquo) See, Everyday for the thief, but one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market E go dey sit down look for Tv as Baboon dey run the town

(CHORUS) Everyday for the thief (Everyday, everyday) one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go go market Sit down look for Tv as Baboon dey run the town

(FINALE) oh oh oh oh oh oh oh… Everyday for the thief, (for the thief oh oh oh) one day for the owner of the house E fit take time, my brother passess time go go market Sit down look for Tv yea eh eh: Sit down look for Tv as Baboon dey run the town


You might also like:
This article was first published on 13th June 2018

akwaowowillie

Akwaowo Willie is a social media consultant for several businesses including SMEs and Startups. He is also an entrepreneur and writer with interests in entertainment, media, fashion, among others. He is married, with 2 adorable children.


Comments (0)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *